44 di big bronze basin wey dem dey koll, “Di Sea” with twelf melu wey dey under am;
Hiram still make di big bronze basin wey dem dey koll “Di Sea.” E deep rish seven and half fit kon long and wide rish 15 and 45 fit.
Di basin dey on-top twelf melu. Three face di nort; three face di west, three face di sout and three face di east. Di Sea dey on-top of dem and all of dem face outside.
di ten stands wey dey move with di ten basins;