Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 7:43 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

43 di ten stands wey dey move with di ten basins;

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 7:43
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Hiram still make ten basin for each kart. One basin wide rish 6 fit wey go kontain 200 gallon of wota.


di 400 fine stones wey dem design for di art work for di two pilas; all di art work with dia two lines of fine stones on-top di bowl for di pilas;


di big bronze basin wey dem dey koll, “Di Sea” with twelf melu wey dey under am;


En ofrin na one silva plate wey heavy rish one hundred and three shekel and one shine-shine silva bowl wey heavy rish seventy shekel, but na akordin to di sanctuary shekel. Each of dem go plenty with fine flower wey dem mix with olive oil as korn ofrin;


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ