42 di 400 fine stones wey dem design for di art work for di two pilas; all di art work with dia two lines of fine stones on-top di bowl for di pilas;
kon put am for one round place wey high pass where dem design with shain. For di main top, na 200 betta stones dey round one pila.
Na wetin Hiram make bi dis: di two pilas; di two top for di pilas wey bi like bowl; di art work wey dey di bowl on-top di two pilas;
di ten stands wey dey move with di ten basins;
Di bronze on-top each pila high rish seven and half fit and dem dekorate am with pomegranate kon put ornament.