Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 7:41 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

41 Na wetin Hiram make bi dis: di two pilas; di two top for di pilas wey bi like bowl; di art work wey dey di bowl on-top di two pilas;

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 7:41
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Hiram still make shovel, basin and plates. E finish all di work wey Solomon gi-am for God temple.


di 400 fine stones wey dem design for di art work for di two pilas; all di art work with dia two lines of fine stones on-top di bowl for di pilas;


E make di two pila, di two bowl wey dey on-top di two pila, with two shains wey dem design for di top


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ