Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 7:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 For each side for di wall, na three-three windows dey each row.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 7:4
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon still use frames make windows for di temple.


Na cedar wood dem still use take make di roof on-top di wood wey support di pilas; dem bi forty-five wood and na fifteen dey each row.


Evriwhere wey dem dey pass enter, get four side and dem arrange dem into three set.


I go build una towa with rubi kon use stones wey dey shine like fire take build una gates. And di wall wey surround una, na jewels I go take build am again.


Small-small whole dey di outside wall for all di rooms and di inside wall wey dey between di rooms. Dem karve palm trees for di inside wall wey face di road.


Di big room, di window and di tree wey dem karve put, bi like di ones wey dey di east gate. Na seven steps yu go pass before yu go rish di gate and di big room face di kourtyard for di end.


Windows dey di room for dis gate, just like di oda ones. Di lengt for dis gate pass eighty seven fit and e wide pass forty-three fit.


Di guard-room, di big room and di wall for inside na di same size with di ones wey dey di oda gates. Windows still dey der too.


En guard-room, en big room and di wall for inside, na di same measurement like di oda gates. Windows still dey der and for di big room too. Di lengt pass eighty seven fit and e wide pass forty-three fit.


Like di odas, e still get guide rooms, walls wey dem design for inside, big room and windows for evriwhere: Di lengt pass eighty seven fit and e wide pass forty-three fit.


Na small-small windows wey dem dekorate with palm tree dey di wall. Dis na how di open space and di kanopy for di temple, bi like.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ