36 Hiram use animals wey get feadas, lion and palm trees, take dekorate di wood wey support am, di panel and anywhere space dey, den e rite full dia body.
den dem draw lion, bulls and di creatures wey get feada for di body. Dem still draw dem put for di frames for up and under di lion and di melu, den dem rite sometin put.
Each creature get four face. Di first one face na, angel own, di sekond one, na human being own, di third one, na lion own and di fourt one, na eagle own.