35 Nine inches band dey round di top for each kart, dem dey support di kart and di panel na di same with di kart.
All di karts get four support for under and dem bi di same with di karts.
Hiram use animals wey get feadas, lion and palm trees, take dekorate di wood wey support am, di panel and anywhere space dey, den e rite full dia body.