34 All di karts get four support for under and dem bi di same with di karts.
Each of di four stand get four bronze wheel with bronze axles. Dem put bronze for di four korna wey go support di basin, den rite sometin take dekorate di wood wey support am.
Di wheel bi like shariot own and na bronze dem take make dia axles, rim, spokes and hub.
Nine inches band dey round di top for each kart, dem dey support di kart and di panel na di same with di kart.