Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 7:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 Di wheel bi like shariot own and na bronze dem take make dia axles, rim, spokes and hub.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 7:33
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di wheel high rish 25 inches and dem dey under di panel, but di axles and di kart na di same.


All di karts get four support for under and dem bi di same with di karts.


All di four wheel bi like jasper and each one dey shine like gold and dem build dem like sey one wheel dey inside anoda one.


Eyes full di rims wey dey di four wheel and dem high well-well kon make pipol dey fear.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ