Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 7:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Each of di four stand get four bronze wheel with bronze axles. Dem put bronze for di four korna wey go support di basin, den rite sometin take dekorate di wood wey support am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 7:30
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

den dem draw lion, bulls and di creatures wey get feada for di body. Dem still draw dem put for di frames for up and under di lion and di melu, den dem rite sometin put.


Di basin get one round frame. Di kart tall rish 18 inches kon deep rish 7 inches. Dem still karve tins round am.


All di karts get four support for under and dem bi di same with di karts.


I still si sey dem get four wheel wey bi like each oda and each wheel dey near en creature.


I hear di creatures feada dey nak togeda and di wheels kon dey make loud nois like eartkweke.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ