3 Na cedar wood dem still use take make di roof on-top di wood wey support di pilas; dem bi forty-five wood and na fifteen dey each row.
E build some room take join di temple walls for outside.
E koll am “Di Palis for di Lebanon Forest.” E long rish 150 fit, wide rish 75 fit and e high rish 45 fit. E get four rows wey dem make with cedar pilas and cedar wood dey on-top di pilas too.
For each side for di wall, na three-three windows dey each row.