Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 7:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Di basin tick rish three inches. En rim bi like cup own wey curve out like lily and di basin fit kontain 12,000 gallon of wota.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 7:26
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem dekorate di cedar panels with tins wey den karve and with flowers, den dem use cedar wood kover di inside, so dat dem nor go si di stones wey dey di wall.


Di two doors wey dem make with olive wood, dem karve doz creatures with feadas, palm tree and flower put kon kover dem with gold.


Dem karve creatures with feadas, palm tree and flower take dekorate am kon kover all of dem with gold.


Dem design di top like lily leaf and e tall rish 6 fit


Di basin dey on-top twelf melu. Three face di nort; three face di west, three face di sout and three face di east. Di Sea dey on-top of dem and all of dem face outside.


Hiram still make ten bronze stand wey dem fit move. Each stand tall and wide rish 6 fit and dem high rish four and half fit.


Hiram still make ten basin for each kart. One basin wide rish 6 fit wey go kontain 200 gallon of wota.


E tick rish three inches and di tins wey dem take hold am, dey shine like lily flower. E fit kontain like 18,000 gallons of wota.


Yu go make rim wey wide and round rish three inches kon do borda round di rim.


“Each of di pila high rish twenty-seven fit kon wide rish eight fit. Dem tick rish three inches and dem get holes.


Di basket wey dem dey use measure dry tins, must dey ekwol with di one wey dem take dey measure wota and na di normal size una go use. Di result for di measurement na: one size must ekwol ten basket and ten baskets must ekwol one bag.


Olive oil go bi one for evry ten wey yu produce from yor trees. (Den make yu measure am with di bottol: 10 bottol na one normal size and e must ekwol one gallon.)


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ