25 Di basin dey on-top twelf melu. Three face di nort; three face di west, three face di sout and three face di east. Di Sea dey on-top of dem and all of dem face outside.
King Ahaz kut di stand komot kon remove di basin from dem. E take “Di Sea” from di bull wey dem make with bronze and wey dey support am kon put am for groun.
Di two pilas, di Sea with di twelf bronze melu image wey dey under am and di wota pot and wetin dem karry, many well-well. Dem make and put dis tins for God temple wen King Solomon dey rule.