24 Di basin korna for outside get two bronze iron and na one block dem take build am with di basin.
Dem dekorate di cedar panels with tins wey den karve and with flowers, den dem use cedar wood kover di inside, so dat dem nor go si di stones wey dey di wall.
Bull wey dem karve dey under am for evriwhere. One melu image dey under am for evry step. Di bull dey two side and dem join dem to “Di Sea.”
Make una sojas mash round di town ones and make una do like dat for six days.