Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 7:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 kon put am for one round place wey high pass where dem design with shain. For di main top, na 200 betta stones dey round one pila.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 7:20
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem design di top like lily leaf and e tall rish 6 fit


di 400 fine stones wey dem design for di art work for di two pilas; all di art work with dia two lines of fine stones on-top di bowl for di pilas;


Each of di pilas high rish twenty-seven fit. Di bronze top for one pila high rish four and half fit and dem dekorate di bronze with pomegranate fruit. Na so too dem dekorate di sekond pila.


E make strong shains kon put dem on-top di pila. E still make one hundred fruits wey get many seeds kon dekorate and join dem to di shains.


di 400 fruits wey get many seeds wey dem take design shains for di pilas (each of di design get two of dis fruits on-top di pila),


“Each of di pila high rish twenty-seven fit kon wide rish eight fit. Dem tick rish three inches and dem get holes.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ