17 Na shain wey dem weave dem take dekorate di top
E still make bronze top for di pilas and each one high rish seven and half fit.
and di two rows with di bronze stones.
Na wetin Hiram make bi dis: di two pilas; di two top for di pilas wey bi like bowl; di art work wey dey di bowl on-top di two pilas;
Each of di pilas high rish twenty-seven fit. Di bronze top for one pila high rish four and half fit and dem dekorate di bronze with pomegranate fruit. Na so too dem dekorate di sekond pila.
den yu go tie am with two pure gold shain wey dem twist like rope.
“Den make yu use pure gold take make shain wey bi like rope for di chest side.