1 Kings 7:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English14 Na one woman from Naftali wey en husband don die, born am and en papa na kraft man wey bin dey work with bronze for Tyre. E get wisdom to take make any kind tin with bronze. E go meet King Solomon kon do all di work wey dem gi-am. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |