Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 6:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 So Solomon kon build di temple finish. E put ceiling wey dem make with woods and cedar boards.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 6:9
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E build difren rooms round di temple; dem high rish seven and half fit and e use timba join dem to di temple.


For Bul mont (wey bi di eight mont) for di elevent year, dem komplete di temple just as dem plan sey e go bi. Na seven years Solomon take build di temple finish.


Where dem dey pass enter di down floor dey di sout-side for di temple and dem put step to take klimb go di sekond and di third floor.


Wen King Solomon don finish di temple work, e kon put all di tins wey David en papa dedikate give God, inside di temple store room: di silva, gold and all di oda tins.


Na three times a year Solomon dey give burnt and fellowship ofrin to God. E still dey burn incense give God. So e kon build di temple finish.


E set di kourtyard round di Tabanako and di altar, den put di curtain for di gate for di kourtyard. So Moses finish di work.


and na cedar wi go take design awa house kon build di roof with Cypress tree.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ