Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 6:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Where dem dey pass enter di down floor dey di sout-side for di temple and dem put step to take klimb go di sekond and di third floor.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 6:8
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem make di stones wey dem take build di temple, from where dem for kut dem, so no hammer, axe or any oda iron make sound for di main site.


So Solomon kon build di temple finish. E put ceiling wey dem make with woods and cedar boards.


King Hezekaya give orda make dem prepare store room for di temple. As dem do am finish,


“Make yu go Rekab town go tok to di pipol, den make yu bring dem kom one of di room for di temple kon give dem wine drink.”


bikos dem build dem as three story and dia pilas nor tick like di kourt own; so di top own nor tosh groun like di down and middle floor.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ