Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 6:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

35 Dem karve creatures with feadas, palm tree and flower take dekorate am kon kover all of dem with gold.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 6:35
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem dekorate di cedar panels with tins wey den karve and with flowers, den dem use cedar wood kover di inside, so dat dem nor go si di stones wey dey di wall.


Dem still make two doors with pine wood and each door get two side wey dey fold.


Dem build one kourt for di temple front kon use cedar wood and stones take make di wall.


Di basin tick rish three inches. En rim bi like cup own wey curve out like lily and di basin fit kontain 12,000 gallon of wota.


Hiram use animals wey get feadas, lion and palm trees, take dekorate di wood wey support am, di panel and anywhere space dey, den e rite full dia body.


and na fine gold dem take make di flower, di lamp and di tongs.


Na pure gold dem take make di wick iron, di bowl, spoon and di censer. Na gold dem still take make di door-mot, di house front, inside di door and di temple door.


Dem use axe and knife take skata evritin wey dem karve


Small-small whole dey di outside wall for all di rooms and di inside wall wey dey between di rooms. Dem karve palm trees for di inside wall wey face di road.


Di big room, di window and di tree wey dem karve put, bi like di ones wey dey di east gate. Na seven steps yu go pass before yu go rish di gate and di big room face di kourtyard for di end.


Dem karve angel put for der kon design am with palm tree and palm tree still dey di two angel middle. Each angel wey dem karve get two face:


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ