Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 6:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 Like dis, dem make door-mot with olive wood for di place wey dem dey pass enter di main hall and dem get four pila for di side.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 6:33
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem make two creatures wey get feadas with olive wood and di creatures dey di, “Most Holy Place.” Each of di creature, tall rish fifteen fit.


Di two doors wey dem make with olive wood, dem karve doz creatures with feadas, palm tree and flower put kon kover dem with gold.


Dem still make two doors with pine wood and each door get two side wey dey fold.


Dem go take some of di blood put for di two door post and on-top di door for all di house wey dem go for chop di animal.


Na skware shape dem do put for di Holy Place door and dem resemble each oda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ