Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 6:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Na olive wood dem take make doors wey pipol go pass enter and di pila for each door, get five side.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 6:31
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem make two creatures wey get feadas with olive wood and di creatures dey di, “Most Holy Place.” Each of di creature, tall rish fifteen fit.


Di two doors wey dem make with olive wood, dem karve doz creatures with feadas, palm tree and flower put kon kover dem with gold.


Na pure gold dem take make di wick iron, di bowl, spoon and di censer. Na gold dem still take make di door-mot, di house front, inside di door and di temple door.


Dem go take some of di blood put for di two door post and on-top di door for all di house wey dem go for chop di animal.


E get one door for where di passage for end for di Holy Place and one door still dey for di Most holy place.


Na mi bi di door, anybody wey enter thru mi, God go save am. E go-go inside and out and e go si betta grass chop.


Jesus ansa am, “Na mi bi di road, di trut and life. Nobody go fit go meet my Papa, unless e pass thru mi.


una go fit join all God pipol undastand how God love wide, long, high and deep rish.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ