25 Di sekond creature bi like di first one but for size and shape;
Wen God porshu dem komot, E kon put angels for di gate for di east side for di gardin with one swod wey dey bring fire and e dey turn face evriwhere. Dis one na to stop anybody wey won go near di tree wey dey give life.
Each of di first creature feada long rish seven and half fit, so di two feada na 15 fit.
each of dem tall rish 15 fit.