22 Dem kover evriwhere for inside di temple with gold, plus di altar wey dey di “Most Holy Place.”
As di inside room long, na so too e high rish 30 fit and dem kover evriwhere with gold. Dem kover di temple with cedar panels.
Dem kover di temple for inside with gold kon use gold shain cross and kover where dem dey pass enter.
Make yu kover all di frames with gold kon make dia rings with gold, den make one place for di bars. Yu go still kover all di bars with gold.
“Yu go take akasia wood take make altar to burn incense.
Yu go kover di top; all di four side and en horns wey bi pure gold, den kon take gold round am.