Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 6:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Di temple long rish 90 fit kon wide rish 30 fit and e high rish 45 fit.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 6:2
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta 408 years wen Israel pipol don komot from Egypt, wey bi di fourt year wen Solomon don dey rule Israel, for di sekond mont wey bi Ziv mont, Solomon kon start to build di temple.


Di passage wey dem take dey enter di temple wide rish 30 fit and na so e long too. E still use 15 fit take long go outside.


Di foundashon wey Solomon build for God Temple long rish 90 fit (akordin to as dem dey measure before) and wide rish 30 fit.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ