Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 6:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Dem build di inside room for di temple back and dem won put God Kovenant Box for der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 6:19
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di room for inside wey dem dey koll, “Most Holy Place” na di temple back dem build am put. E long rish 30 fit and dem use cedar board take divide am from groun go rish di ceiling.


Dem dekorate di cedar panels with tins wey den karve and with flowers, den dem use cedar wood kover di inside, so dat dem nor go si di stones wey dey di wall.


As di inside room long, na so too e high rish 30 fit and dem kover evriwhere with gold. Dem kover di temple with cedar panels.


E build some room take join di temple walls for outside.


plus di gold lampstand with dia lamps wey go dey burn for di Most Holy Place, just as Moses kommand


Di priest karry di Kovenant Box go where dem sey make dem put am for inside di temple, for di Most Holy Place wey dey under di angels image feada.


Make Yu listin to my prayer for mesi as I dey kry to Yu for help and as I lift up my hand for yor holy temple.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ