18 Dem dekorate di cedar panels with tins wey den karve and with flowers, den dem use cedar wood kover di inside, so dat dem nor go si di stones wey dey di wall.
Di room wey dey front for di “Most Holy Place”, long rish 60 fit.
Dem build di inside room for di temple back and dem won put God Kovenant Box for der.
Di basin korna for outside get two bronze iron and na one block dem take build am with di basin.
Dem use axe and knife take skata evritin wey dem karve