Solomon still make one throne room kon koll am “Judgement Hall” and na der e for dey judge kase. Dem make am with cedar wood from groun go rish di roof.
Di passage wey dem dey pass enter di temple room, di Holy Place and di Most Holy Place, dem do dem with betta wood from groun go rish di window kon kover dem (dem kover di windows too),