Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 6:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 E build difren rooms round di temple; dem high rish seven and half fit and e use timba join dem to di temple.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 6:10
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Solomon kon build di temple finish. E put ceiling wey dem make with woods and cedar boards.


So King Joram dota, Jehosheba, wey bi Ahazaya sista, eskape with Ahazaya pikin, so dem nor kill-am with di oda king shidren. Jehosheba keep di boy with en nurse for one room where dem dey keep tins inside di temple, so dat Atalaya nor go fit si and kill-am.


David kon give Solomon di plans wey e go take build di temple, di store room, all di oda rooms and di place wey holy pass, where God for dey forgive pipol dia sins.


and na cedar wi go take design awa house kon build di roof with Cypress tree.


“Make yu go Rekab town go tok to di pipol, den make yu bring dem kom one of di room for di temple kon give dem wine drink.”


Di room dem dey three story building and each story get thirty rooms. Di wall for outside di temple tin pass di ones wey dey bottom, so dat dem go fit build di rooms make dem rest for di wall body.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ