Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 5:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Den Hiram send Solomon dis message sey, “Dem don give mi yor message and I ready to do wetin yu wont. I go provide di cedar wood and di pine trees wey yu wont.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 5:8
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David and Israel pipol sing and dance well-well to take honor God. Dem dey play harp, jita, drums, sheke-sheke and cymbals.


Hiram happy wen dem gi-am Solomon message so e kon sey, “Make wi praiz God today wey give David dat kind pikin as king ova dis strong nashon!”


My men go bring di woods from Lebanon kom di river kon tie dem togeda and float dem kom di place wey yu choose. Den, my men go luz dem and yor men go karry dem go. But I go like make yu give my men food.”


From di groun go rish di ceiling for inside, na cedar wood dem take kover dem kon make di floor with pine wood.


Dem still make two doors with pine wood and each door get two side wey dey fold.


wi go get all di wood wey yu wont from Lebanon kon arrange dem kom give yu thru Joppa Sea. So yu fit karry dem from der go Jerusalem.”


E make di main hall with board wey dem make from evagreen trees; design am with fine gold kon dekorate am with palm trees and shains.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ