Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 5:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 So, King Solomon men, King Hiram men and di men from Gebal town kon make di stones and timba wey dem go take build di temple.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 5:18
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But naw, God don give mi peace for evriwhere. I nor get any enemy and I nor dey fear sey pipol go won attack mi.


King David kon give orda sey make all di strenjas for Israel gada kom work. E sey make some make block wey dem go use take build di temple.


Gebal, Ammon and Amalek pipol with doz from Filistia and Tyre.


Di karpenters na men wey dem train well-well for Gebal. All di drivers from di ship where dey pass, dey do business with una.


Gebal pipol aria and evriwhere for Lebanon for di east. From Baal-Gad; bottom Mount Hermon go rish Lebo-Hamat.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ