14 and e sey make Adoniram kare for dem. E divide dem into three group. 10,000 men dey one group and each group dey spend one mont for Lebanon and two monts for house.
So King Rehoboam send Adoniram wey bi di workers oga sey, make e go meet Israel pipol, but dem stone am die and as King Rehoboam hear wetin happen, e kwik-kwik enter en shariot kon run go Jerusalem.
So King Rehoboam send Adoniram wey bi di workers oga go meet Israel pipol, but dem stone am die and wen King Rehoboam hear wetin happen, e kwik-kwik enter en shariot kon run go Jerusalem.