Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 5:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 and Solomon dey give Hiram 100,000 bucket for wheat and 110,000 gallons for pure olive oil evry year make e take feed en men.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 5:11
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di tins wey Solomon nid evriday, na 150 bag of fine flower and three hundred bag of food,


So Hiram give Solomon all di cedar wood and pine tree wey e wont


Zera sons na: Zimri, Etan, Heman, Kalkol and Dara.


Merari shidren-shidren na: Mahli, Libni, Shimei, Uzza,


Si, yor savants wey go kut di wood, I go pay dem with 20,000 bag of wheat, 20,000 bag of barley, 120,000 gallon of wine and 120,000 gallon of olive oil.”


So King Solomon kon get money well-well and wise pass any oda king wey dey dis eart.


My Oga God wey dey save mi. For day time, I dey kry give Yu and I still dey pray to Yu for nite.


I go always dey sing about God love wey nor dey fail! Both yong and old pipol go hear about how God good rish.


Herod kon dey vex well-well for Tyre and Sidon pipol. So dem gada go si am. But dem kon first beg Blastus wey bi di king offisa, make e help dem beg am, bikos na di king kountry dey supply food give dia kountry.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ