Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 4:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Ahishar dey kare for di palis savants, while Adoniram wey Abda born, dey kare for doz wey dey do hard work.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 4:6
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Adoniram dey kontrol doz wey dey work and na Jehoshafat wey bi Ahilud pikin, dey keep di rekord.


So King Rehoboam send Adoniram wey bi di workers oga sey, make e go meet Israel pipol, but dem stone am die and as King Rehoboam hear wetin happen, e kwik-kwik enter en shariot kon run go Jerusalem.


Na Natan pikin, Zabud bi shief to di difren govnor.


Solomon put twelf men as govnor for Israel. Na dem dey provide food for di king, en family and di difren aria. Each of di twelf men dey handle each mont for di year.


Solomon force some pipol build di temple, di palis and e fill di land for di east side kon build di town wall. E still use dem take ribuild Hazor, Megiddo and Geza town.


So King Rehoboam send Adoniram wey bi di workers oga go meet Israel pipol, but dem stone am die and wen King Rehoboam hear wetin happen, e kwik-kwik enter en shariot kon run go Jerusalem.


Dia shidren-shidren still dey di land (Israel pipol nor fit porshu all of dem komot from di land). So, Solomon kon use dem take dey do en work and na savant dem bi till today.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ