Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 4:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Elihoref and Ahijah wey bi Shisha shidren na dem bi seketry for di kourt. Jehoshafat wey bi Ahilud pikin, na en dey keep rekord.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 4:3
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na Joab dey kommand Israel pipol soja, while Benaya wey bi Jehoiada pikin dey kontrol David bodyguard.


Joab wey en mama name na Zeruaya, naim dey kommand di sojas, while Jehoshafat wey bi Ahilud pikin, dey keep rekord.


Abishai wey bi Joab broda, naim bi di sojas oga and na Jehoshafat wey Ahilud born, dey keep rekord.


Den David set soja kamp for dia aria kon dey rule and kollect tax from dem. God give David viktory for evriwhere.


Jerusalem pipol, I go put pipol wey go dey guide una walls and dem nor go kwayet both for day and nite. But una wey dey pray give God, make una nor stop at-all.


(Di priest wey wear di priest garment na Ahijah wey bi Ahitub broda Ikabod pikin and na Finehas wey Eli di priest for Shiloh born, na-im bi Ahitub papa.) Di men nor know sey Jonatan don leave dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ