Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 4:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Each govnor dey bring en own barley and straw for di shariot and animals wey dey work kom di propa place wey dem suppose take am go.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 4:28
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na di twelf govnor dey bring di food wey Solomon and all di pipol for di palis go chop. Each one, for each mont.


Mordekai rite am with King Zazes name kon stamp am with di king ring, den e send dem thru messenjas wey sabi ride horse fast-fast.


Di messenjas wey dey ride di king horse kon go with di king law. And na for Shushan wey bi di main town dem for read di law.


Lakish pipol, make una karry una horse and propaty run. Na una bi di first town for Judah wey join Israel pipol sin and una kon make Jerusalem pipol, sin too.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ