Solomon rule di west and evriwhere for Eufrates River. From Tifsah for Eufrates side go rish di west for Gaza town. All Eufrates king dey under am and e dey make peace with all di kountries wey near am.
I hire both men and wimen savant and I still get savants wey dem born for my house. My animal and di pipol wey dey kare for dem, many pass any of di kings own wey don rule for Jerusalem before naw.