Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 4:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Di tins wey Solomon nid evriday, na 150 bag of fine flower and three hundred bag of food,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 4:22
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

di food wey dem serve for di tabol; di house wey en ofisas dey stay; how en workers dey do and di uniform wey dem wear; di savants wey dey serve wen dem dey do party and di sakrifice wey e dey offa for di temple. All dis tins kon sopraiz di kween well-well and fear katch am.


Na Solomon dey kontrol all di nashons from Eufrates River go rish Filistia and Egypt borda. Dem dey under am dey pay tax gi-am till e die.


den 10 big melu, 20,000 fat melu and 100 sheep with deer, gazelle and bird wey dem feed well.


and Solomon dey give Hiram 100,000 bucket for wheat and 110,000 gallons for pure olive oil evry year make e take feed en men.


di woman sopraiz well-well. Di kween still sopraiz for di kind food wey dey di tabol; as Solomon ofisas dey organize and di fine-fine klot wey dem wear; di pesin wey dey hold di cup; dia garment and di burnt ofrin wey Solomon offa for God Temple.


I dey kill one melu, six big sheep and many fawol evriday and evry ten days, I dey provide fresh wine. I nor take di tins wey I suppose take from di pipol as dia govnor, bikos of di heavy work wey dem dey do.


and na knowledge dem take dey dekorate am with fine and betta tins.


Di more yu get, di more pipol go kom help yu spend am; di only gain for inside, na sey yu get money.


Di king still orda sey make dem give dem di same food and wine wey en and di oda pipol dey chop and drink evriday. E sey dem go train dem for three years and afta di three years, dem go kom serve di king.


“Na only en go choose leaders wey go dey look ova tazon and doz wey go dey look ova fifty, plus doz wey go dey klear en field kon harvest wetin e plant and dem go dey make en war materials for am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ