Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 4:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Gibeah wey Uri born, naim dey kare for Gilead wey King Sihon from Amor and King Og for Bashan bin dey rule. Apart from dis twelf, e still get one govnor wey dey rule di whole land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 4:19
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So I send messenja from Kedemot wildaness go meet King Sihon for Heshbon with peace sey:


So for dat time, wi take di two king for Amor land for (Trans-Jordan) go rish River Arnon and Mount Hermon


Di kings wey Israel pipol win and take dia land for Jordan River east and from Arnon Valley go Mount Hermon, plus Arabah east na:


God savant, Moses and Israel pipol win dis kings and Moses divide di land give Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ