18 Ela pikin wey bi Shimei dey kare for Benjamin aria.
But Zadok wey bi priest, Benaya wey bi Jehoiada pikin, Natan di profet, Shimei, Rei and David bodyguard, nor gri support am.
Jehoshafat wey bi Paruah pikin, dey kare for Issakar aria.
Levi tribe; Shimei tribe and all di oda family, go kry well-well.