17 Jehoshafat wey bi Paruah pikin, dey kare for Issakar aria.
Baana wey bi Hushai pikin dey kare for Asher aria and Bealot town.
Ela pikin wey bi Shimei dey kare for Benjamin aria.