15 Ahimaaz wey still marry Basemat wey bi King Solomon dota, dey kare for Naftali aria.
Wen Esau don rish forty years, e kon marry Judit wey bi Beeri pikin and Beeri kom from Hit. E still marry Basemat wey bi Elon wey Het pikin born.
Di king tell Zadok, “Look! Make yu take Ahimaaz yor pikin and Jonatan wey bi Priest Abiatar pikin kon go di town back with peace.
Ben-Abinadab wey marry Solomon dota Tafat, dey kare for all di aria for Dor.
David kon tell Saul, “Who I bi? Who bi my family or my papa tribe for Israel wen I go kom bi di king in-law?”