10 Ben-Hesed dey kare for Arubbot, Soko and all di aria for Hefa.
Tappuah king, Hefa king,
Jarmut, Adullam, Soko, Azeka,
Di rest for Manasseh shidren, dem give dem land akordin to dia family plus Abiezer, Helek, Asriel, Shekem, Hefa and Shemida shidren. Dis na di boys wey Manasseh, Josef pikin born akordin to dia family.