Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 3:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Den Solomon tell di savant, “Nor kill di pikin again, but gi-am to di first woman, bikos na en bi di real mama.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 3:27
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den di pikin real mama kon tell di king with pain for en heart sey, “My King! Abeg, instead make yu kill di pikin, make yu gi-am to di oda woman.” But di oda one ansa, “My king! Nor give di pikin to any of us, but make yu just divide am.”


Wen Israel pipol hear how Solomon take judge di kase, all of dem kon dey respet am, bikos dem know sey na God gi-am di wisdom wey e take dey judge well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ