25 e kon tell di savant, “Divide di pikin wey dey alive into two kon share am give dis wimen.”
So Solomon kon sey make dem bring swod and wen dem bring am,
Den di pikin real mama kon tell di king with pain for en heart sey, “My King! Abeg, instead make yu kill di pikin, make yu gi-am to di oda woman.” But di oda one ansa, “My king! Nor give di pikin to any of us, but make yu just divide am.”
Nor kwik karry matter go kourt, bikos if anoda witness show sey na yu dey wrong, den, na wetin yu go do?