24 So Solomon kon sey make dem bring swod and wen dem bring am,
Den Solomon sey, “Una two sey di pikin wey dey life na una own, while di one wey don die na di oda pesin own.”
e kon tell di savant, “Divide di pikin wey dey alive into two kon share am give dis wimen.”