Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 3:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Den Solomon sey, “Una two sey di pikin wey dey life na una own, while di one wey don die na di oda pesin own.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 3:23
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But di oda woman ansa, “No! Di pikin wey dey alive, na my own and na en get di one wey don die!” Di first woman still sey, “Na lie yu dey lie! Di one wey don die na yor own and na mi get di pikin wey dey alive!” So dem kon dey drag for di king front.


So Solomon kon sey make dem bring swod and wen dem bring am,


Doz wey dey fear God, dey tink before dem tok; but na only evil words full wiked pipol mout.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ