Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 3:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Di next morning wen I wake-up make I feed my pikin, I si sey e don die, but as I look am well-well, I kon si sey nor bi my pikin bi dat.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 3:21
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Sarah still sey, “Na who for fit tell Abraham sey Sarah go ever born pikin? Yet I don born boy for am for en old age!”


E stand up for nite and wen e si sey I dey sleep, e karry my pikin go en bed kon put en pikin wey don die for my bed.


But di oda woman ansa, “No! Di pikin wey dey alive, na my own and na en get di one wey don die!” Di first woman still sey, “Na lie yu dey lie! Di one wey don die na yor own and na mi get di pikin wey dey alive!” So dem kon dey drag for di king front.


So, Elkanah sey, “Make yu do wetin dey yor mind. Stay with di boy until e fit stay alone. Make God komplete wetin E don start.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ