Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 3:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 E stand up for nite and wen e si sey I dey sleep, e karry my pikin go en bed kon put en pikin wey don die for my bed.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 3:20
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Den one nite as e dey sleep, e kon roll press en pikin and di pikin kon die.


Di next morning wen I wake-up make I feed my pikin, I si sey e don die, but as I look am well-well, I kon si sey nor bi my pikin bi dat.”


Even if I sey, “darkness go kom and day go turn to nite around mi,”


But for nite wen evribody dey sleep, di enemy kon go plant grass join dem.


Yu si, evribody wey dey do bad tins dey hate lite and dem nor go gri kom out for where lite dey, make pipol nor for si di bad tins wey dem dey do.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ