19 “Den one nite as e dey sleep, e kon roll press en pikin and di pikin kon die.
Two days afta I don born my pikin, dis woman kon still born boy. Na only two of us dey stay di house.
E stand up for nite and wen e si sey I dey sleep, e karry my pikin go en bed kon put en pikin wey don die for my bed.